2 Samuel 15:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English8 Wen I dey Geshur for Siria, I promise God sey, if E bring mi kom back to Jerusalem, I go-go Hebron go woship am.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Absalom ansa, “Bikos yu nor gri kom wen I sey make yu kom. I wont make yu go meet di king kon ask am: ‘Wetin make mi komot from Geshur kom stay here? E for betta for mi pass dis place wey I dey so.’ ” Absalom still sey, “I wont make yu arrange for mi make I si di king and if I dey guilty, make dem kill mi.”