Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 15:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Wen anybody waka go bow for Absalom, e go hold di pesin stand up kon kiss am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 15:5
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So, Joab go meet David kon tell am wetin Absalom tok. Di king send message go koll Absalom kom and wen e kom, e bow for di king front, den di king welkom am with kiss.


Joab kon tell. Amasa, “My friend, how yu dey?” E kon hold en hair with en rite hand like sey e won kiss am.


Dia words dey smooth like butter, but dia heart strong like stone. Dia word smooth well-well like pomade, but na dagger dey under dia tongue!


Even doh e tok sweet words, make yu nor bilive am, bikos na wikedness full en belle.


Wen I enter yor house, yu nor kiss or greet mi as awa tradishon bi, but since I enter, dis woman neva stop to kiss my leg.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ