Abiatar pikin, Jonatan and Zadok pikin, Ahimaaz bin dey wait for En-Rogel wotaside wey dey for Jerusalem ending, bikos dem nor fit enter di town. One girl wey bi savant dey go tell dem wetin dey happen all di time and dem go-go tell David.
Before e tok finish, Jonatan wey bi Priest Abiatar pikin kon enter. Adonijah sey, “Make yu kom inside. Yu bi good man, na betta news yu go dey bring so.”