2 Samuel 15:34 - Holy Bible Nigerian Pidgin English34 but yu fit help mi, if yu go di town back go tell Absalom sey yu go dey faithful to serve am just as yu serve en papa. Den make yu do evritin wey yu fit do against all di advise wey Ahitofel go gi-am. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |