Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 14:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 I born two boys and dem kon dey kworel for farm and bikos nobody dey to hold dem, won kon kill di oda one.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 14:6
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Kain kon tell en broda Abel sey, “Make wi go di field.” As dem dey di field, Kain rush en broda Abel kon kill-am.


kon tell en savants, “Make una look, wen Amnon don drink well-well, den if I give di orda, make una kill-am. Make una nor fear, but get mind, bikos I go take all di blame!”


So en savants do wetin Absalom tok kon kill Amnon. David shidren wey remain kon klimb dia horse bigin run.


Di king ask am, “Wetin yu wont?” Di woman ansa, “Oga! I bi poor widow wey en husband don die.


And naw, my rilashons sey make I give dem my pikin wey remain, so dat dem go kill-am, bikos e kill en broda. If dem do like dis, I nor go get pikin again. Dem go distroy my last hope and nobody go dey again to ansa my husband name.”


Wen e kom outside di next day, e si two Hibru men dey fight. So e kon tell di one wey do bad sey, “Wetin make yu dey beat yor broda like dat.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ