Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 14:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Di king ask am, “Wetin yu wont?” Di woman ansa, “Oga! I bi poor widow wey en husband don die.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 14:5
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But God hear di boy vois. God angel koll Hagar from heaven kon ask am, “Hagar! Na wetin happen? Make yu nor fear, bikos God don hear di boy vois from where e for dey kry.


Di woman komot for der at wons, remove di klot kon wear di klot wey show sey e dey mourn.


Di woman wey kom from Tekoa town, go meet di king, bow kon sey, “My king! Make yu help mi!”


I born two boys and dem kon dey kworel for farm and bikos nobody dey to hold dem, won kon kill di oda one.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ