Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 14:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 So Absalom tell en savant, “Si, Joab farm near my own and e plant barley put. Make una go burn am.” So dem kon go burn di field.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 14:30
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Absalom send message go koll Joab make e go meet di king for am, but Joab nor gri kom. Absalom send for am again and e nor gri kom.


Joab go Absalom house kon tell am, “Wetin make yor savants burn my farm?”


Joab ansa, “I nor go waste time with yu again.” So e take three spear kon shuk Absalom for chest, even as e dey struggol for di tree wey e hang put.


So Jehu orda, “Make una trow dat woman kom down!” So dem trow Jezebel from di window kom down. And as Jezebel nak groun, en blood kon spread go di wall and di horse body, den Jehu ride en horse pass Jezebel dead body.


But Samson sey, “Dis time, dem nor go blame mi for wetin I go do Filistia pipol.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ