2 Samuel 14:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
24 But di king give orda sey make Absalom nor stay for di palis. Di king sey, “I nor won si am.” So Absalom go stay for en own house and e nor kom where di king dey.
Wen Absalom en broda si am, e kon ask, “My sista! Na true sey Amnon dey with yu since? Abeg, make yu nor let dat one vex yu too mush. Na yor half broda e bi, so nor tell anybody about am.” So Tamar stay for Absalom house kon dey vex.