Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 14:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 I know sey yu go listin to mi kon save mi from di pesin wey dey try to kill mi and my pikin, so dat dem go remove us from di land wey God give en pipol.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 14:16
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Naw! My king, di tin wey make mi kom tok to yu bi sey di pipol dey treaten mi, so I tell mysef sey I go tok to yu and yu go do wetin I ask.


Awa town na big one wey get peace and pipol dey respet us for Israel. Why yu won distroy am? Yu won skata wetin bi God own?”


Di King go save poor pipol wen dem kry kom meet am kon help doz wey dem dey opress and doz wey nor get who go fight for dem.


Di king dey tok with authority wey God gi-am, so make e make sure sey e dey judge well.


Na God get di pipol for Israel; na Jakob bi en special propaty.


So naw, make my oga di king listin to wetin en savant won tok. If na God make yu hate mi; if I offa ofrin to am, E go shange en mind, but if na human being make yu hate mi like dis, God curse go fall for dia head! Bikos dem don porshu mi komot from God land wen dem sey, ‘Make yu go. Go serve anoda god!’


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ