Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 14:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Di king ansa, “If anybody make yu fear, make yu bring am kom meet mi and e nor go disturb yu again.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 14:10
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di woman sey, “My king, abeg make yu pray give yor God, so dat my rilashons nor go kommit di crime wey big pass di first one kon go kill my oda pikin.” David ansa, “I use God name take promise sey nobody go tosh yor pikin.”


Di woman wey kom from Tekoa kon sey, “My king! Anytin wey happen, make dem blame mi, bikos yu and yor royal family dey innocent.”


Di king tell Ziba, “Evritin wey Mefiboshet get, don turn yor own.” Ziba ansa, “I go always bi yor savant! Make I always dey do wetin dey good for my king eyes!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ