Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 13:34 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

34 As dis tin happen, Absalom kon run. Dat time, one soja dey kom from work and e si many pipol dey kom from di hill for di road wey dem dey pass kom from Horonaim. So e go meet di king kon tell am wetin e si.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 13:34
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jonadab tell David, “Just as I tell yu, na yor shidren dem dey kom so.”


David sidan for di space wey dey between di inside and outside gate for di town. Di guide stand on-top di roof wey dey di gate kon si only one man dey run kom.


Pesin wey kill anoda pesin dey kwik-kwik dig en own grave, so make yu nor try to stop am.


E go bi like pesin wey run hide bikos of lion, but where e hide put or run enter, na tiga e go meet for der! Or like pesin wey run go hide for house, but as e put en hand for wall, snake kon bite am!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ