33 So make yu nor bilive di news sey all yor shidren don die, na only Amnon dem kill.”
As dis tin happen, Absalom kon run. Dat time, one soja dey kom from work and e si many pipol dey kom from di hill for di road wey dem dey pass kom from Horonaim. So e go meet di king kon tell am wetin e si.
kon sey, “My king, abeg, make yu forget all di bad tins wey I do dat day wey yu komot from Jerusalem, nor kount am against mi or tink am at-all.