2 Samuel 13:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English32 But Jonadab wey bi David broda, Shimei pikin kon sey, “My king, dem neva kill all yor shidren, na only Amnon dem kill. Yu suppose know sey Absalom go kill-am, since di time wen e force and sleep with en sista Tamar. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |