31 Di king stand up, tear en klot kon use en body nak groun. All en savants wey dey der with am, still tear dia klot too.
Leta, wen Reuben go back to di gutta, e kon si sey Josef nor dey der again! E tear en klot
Den Jakob tear en klot kon wear sak for body and e mourn for en pikin well-well.
David and all en men kon vex tear dia klot.
David pray to God make di pikin well. E nor gri chop anytin and evry nite, e go enter en room liedan for groun.
As dem dey road dey go house, news kon rish David sey, “Absalom don kill all en shidren and no one remain.”
Den, David orda Joab and en men sey make dem tear dia klot kon wear sak klot take mourn for Abner. King David follow Abner koffin for back wen dem dey go beri am.
Den Job stand up, tear en klot; barb en hair kon fall face groun.
Joshua tear en klot; en and di leaders for Israel fall for groun before di Kovenant Box until evening and dem pak dirty full dia head