Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 13:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 As dem dey road dey go house, news kon rish David sey, “Absalom don kill all en shidren and no one remain.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 13:30
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So en savants do wetin Absalom tok kon kill Amnon. David shidren wey remain kon klimb dia horse bigin run.


Di king stand up, tear en klot kon use en body nak groun. All en savants wey dey der with am, still tear dia klot too.


Wen e si am, e vex kon tear en klot. E kry kon shaut, “Oh my dota! Yu don distroy mi! Yu don kause wahala for mi! I don make vow give God and I nor go fit take am back.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ