2 Samuel 13:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English20 Wen Absalom en broda si am, e kon ask, “My sista! Na true sey Amnon dey with yu since? Abeg, make yu nor let dat one vex yu too mush. Na yor half broda e bi, so nor tell anybody about am.” So Tamar stay for Absalom house kon dey vex. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |