17 E koll en savant kon tell am, “Make yu porshu dis woman komot from where I dey! Go trow am outside, den lock my door!”
Tamar kon ansa, “No! For yu to send mi go like dis, na dat crime big pass di one wey yu don kommit so!” But Amnon nor gri listin to am.
Di savant push Tamar go outside kon lock di door. Tamar wear one long gown wey kover evriwhere and wimen wey neva marry dat time, na dem dey wear am.