Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 13:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Tamar kon ansa, “No! For yu to send mi go like dis, na dat crime big pass di one wey yu don kommit so!” But Amnon nor gri listin to am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 13:16
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Afta Amnon don sleep with Tamar, e kon hate am pass di wey e love am before. Den e tell am, “Make yu get out komot here!”


E koll en savant kon tell am, “Make yu porshu dis woman komot from where I dey! Go trow am outside, den lock my door!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ