Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 13:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 How I go take face pipol for publik again? Dem go disgrace yu for Israel too. So abeg, make yu go tell di king, I dey sure sey e go give mi to yu as yor wife.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 13:13
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Si, I get two dotas wey neva sleep with man before. Make I give dem to una and una if do dem anytin wey una like. But make una nor do anytin to dis men, bikos na my house dem dey.”


Sarah na really my sista, my papa pikin, but nor bi my mama born am. I marry am


den dem go take di woman go en papa door-mot. For der, di men for di town go stone am die. E don kommit bad sin for Israel, bikos e dey sleep with difren men wen e dey en papa house. Like dis, una go remove evil from among una.


Look, make una take my dota wey bi virgin and di man girl-friend. I go bring dem kom out for una, make una take dem do wetin una like, but make una nor do dis kind bad tin to di man.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ