Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 13:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Tamar ansa, “No! Make yu nor force mi do dat kind bad tin wey dey bring disgrace!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 13:12
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Hamor wey kom from Hiv, wen e pikin Shekem wey bi di prince for di land si di girl, e seize am kon sleep and disgrace am.


By dis time, Jakob sons don kom back from di field, but as soon as dem hear wetin happen, dem kon dey vex well-well, bikos wetin e do nor good at-all, bikos dis kind tin nor suppose happen for Israel.


and I si many men wey nor get sense, but I notis one among dem wey foolish well-well.


Dis na wetin go happen to dem, bikos dem sin: dem sleep with dia neighbour wife kon lie with God name. God nor like all dis tins. E know wetin dem don do and wetin dem do dey stand against dem.” Dis na wetin God tok.


Make una nor sleep with una step sista, or di girl pikin wey una papa wife born, bikos di girl na yor sista.


“ ‘Make una nor go sleep with una sista, weda na una papa or mama pikin; or weda dem born am for di same house or outside; una must not sleep with dem.


If anybody sleep with en own sista, weda na en papa or mama pikin and dem si each oda nakednes, na big disgrace e bi. Una must komot dem from where dia pipol dey. E don disgrace en sista, so e go bear di ponishment for en sin.


den dem go take di woman go en papa door-mot. For der, di men for di town go stone am die. E don kommit bad sin for Israel, bikos e dey sleep with difren men wen e dey en papa house. Like dis, una go remove evil from among una.


Di man wey rape di woman go pay 50 silva give di woman papa and di woman go bi en wife, bikos e don dis-virgin am. E nor go ever fit porshu di woman komot en house till e die.


But di old man go outside go meet dem kon tell dem, “No! My brodas, abeg make una nor do dis kind evil tin! Dis man na my visitor and dis kind tin na shame.


So I take en body, kut am into twelf part, den I send one-one go each tribe for Israel. Dis pipol don do evil and wiked tin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ