11 As Tamar dey feed am, at wons Amnon drag am kon sey, “Make yu kom sleep with mi!”
Afta sometaim, en oga wife kon dey like am, den di woman tell am, “Make yu kom sleep with mi.”
Den Amnon tell Tamar, “Bring di kake kom give mi for bed, den serve mi by yorsef.” So di girl karry di kake go where e dey.
Some dey sleep with pipol wife or husband and odas dey sleep with dia pikin wife or dia half sistas.