6 E must pay four times for di wiked tin wey e do.”
Make una kancel all di debt wey dem dey owe una; weda na money, korn, wine or olive oil kon give dem back dia vineyards, farms, olive farm and house!”
di pesin wey get di pit must pay for di animal. E must pay to di owner, den di animal wey don die, go bi en own.
“If pesin tif one melu or sheep kon kill or sell am, e must use five kattle take pay for di melu and four sheep, for di sheep wey e sell or kill.
but if dem katch am, e must pay back wetin e tif seven times, even if e nid to sell evritin wey e get.
Di day wey e dey riton dem, e go pay di owner komplete money kon add twenty percent join am.
But Zakius stop kon tell Jesus, “Oga God si, I go give half of wetin I get to poor pipol and evribody wey I don shit before, I go pay am back four times!”
Judgement nor get mesi for anybody wey nor dey mesi for odas, bikos mesi betta pass judgement.