28 Naw, make yu gada yor oda sojas kon attack di towns, den take am by yorsef. I nor wont make anybody praiz mi sey na mi win am.”
E send messenjas go meet David sey: “I don attack Rabbah and I don take-ova where en wota dey kom from.
So David gada en sojas go attack Rabbah and e win am.
Anybody wey dey tok with en own pawa, go wont make pipol praiz am, but di pesin wey won honor who send am, naim dey do wetin korrect and sin nor dey inside am.