Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 12:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 En ofisas tell am, “Wi nor undastand dis tin! Wen di pikin dey live, yu kry for am and yu nor gri chop, but as e just die, yu get up go chop!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 12:21
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So David stand up go baf; e komb en hair kon shange en klot. Den e go woship for God house. Wen e rish di palis, e ask for food and e chop am as dem just bring am.


David ansa, “Yes! I kry and fast wen e still dey live. I tink sey God go forgive mi, so dat di pikin nor go die.


“My Oga God, make Yu remember sey I don serve Yu with all my mind and I dey always try to do evritin wey Yu wont make I do.” Den e start to kry well-well.


Pesin wey dey listin to di Spirit fit judge oda pipol, but nobody go fit judge dem:


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ