Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 12:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Afta one week, di pikin kon die and fear nor let David ofisas tell am di news. Dem sey, “Wen di pikin dey life, David nor dey ansa us wen wi tok to am, na how wi go take tell am sey di pikin don die? E fit go wound ensef o-o!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 12:18
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

En ofisas for house go meet am make e for stand up, but e nor gri or chop anytin with dem.


Wen David si sey dem dey tok to diasef, e kon feel sey di pikin don die. So e ask dem, “Di pikin don die?” Dem ansa, “Yes! E don die.”


how awa grand-grand papa go Egypt where wi stay for many years. How Egypt pipol ponish us and awa grand-grand papa well-well.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ