Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 12:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 David pray to God make di pikin well. E nor gri chop anytin and evry nite, e go enter en room liedan for groun.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 12:16
17 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God kon make di pikin wey Uriaya wife born for David sick well-well.


David ansa, “Yes! I kry and fast wen e still dey live. I tink sey God go forgive mi, so dat di pikin nor go die.


Di king stand up, tear en klot kon use en body nak groun. All en savants wey dey der with am, still tear dia klot too.


Wen Elijah tok finish, King Ahab tear en klot kon wear sak klot. E nor gri chop; e sleep with di sak klot and e kon dey sorry for ensef.


Wen I hear all dis tins, I sidan kry well-well and I nor chop for many days. Den I pray to God sey,


“Go gada all Jew pipol for Shushan, den make una fast and pray for mi. Make una nor chop or drink anytin for three days and nites. Mi and my savants go do di same tin. Afta di fasting, I go-go meet di king, even doh dat kind tin dey against di law. If na dat one go make mi die, den make I die.”


Afta, make una koll mi wen una dey trobol and I go kom save una, den una go give mi all di glory.”


I dey kry and I nor gri chop food and na dis make odas dey curse mi.


For dat time, Oga God wey dey lead heaven sojas kon sey make una dey kry, mourn, shave una hair and wear sak klot.


God, wen wi dey pass thru pain, wi kry, pray and look for Yu, bikos of di way Yu dey ponish us.


Den di king go back to en palis. But for nite, di king nor fit chop, sleep or sey make dem play music for am.


So I wear sak klot, sidan for ashes den turn to God kon dey beg am as I dey pray and fast.


May bi God go shange en mind kon stop to vex for us, den wi nor go die again!”


E nor si at-all for three days and for dat time, e nor chop or drink anytin.


Joshua tear en klot; en and di leaders for Israel fall for groun before di Kovenant Box until evening and dem pak dirty full dia head


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ