Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 12:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 “I swear sey I go make somebody for yor family bring trobol kom give yu. Yu go si am wen I go kollect yor wife from yu kon gi-am to anoda man and e go sleep with dem for publik.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 12:11
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But e send message go give all di pipol wey dey Israel tribe sey, “If una hear trumpet sound, den make una shaut, ‘Absalom don bi Hebron pipol king!’ ”


So David tell all en ofisas wey dey with am for Jerusalem, “Make wi run at wons, so dat Absalom nor go kill us! Make una hurry or e go kom defeat and kill evribody for di town!”


E dey do like dis to evribody for Israel wey dey kom meet di king make e judge dia matter. Like dis, evribody for Israel kon dey respet am.


David tell Abishai and all en ofisas, “My own pikin one kill mi, so why una dey sopraiz for dis man wey kom from Benjamin tribe? Na God tell am make e curse mi, so make una leave am make e dey curse.


den make my wife kook for anoda man chop and make e sleep for anoda man bed.


“If any profet give una wrong massage, make una know sey na mi wey bi God do am like dat. But I go still rijet and remove am from among my pipol for Israel.


Make di king nor marry many wife for ensef, bikos dem go turn en heart from di Oga una God. Make e nor gada money, silva or gold for ensef.


Di woman wey una dey won marry, anoda man go rape am. Una go build house, but una nor go fit stay inside. Una go plant vineyard, but una nor go chop dia fruit.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ