9 But Uriaya nor go house, instead e sleep for di palis gate with di guards.
Wen David hear sey Uriaya nor go house, e kon ask am, “Yu just kom back from where yu go since, why yu nor go house?”
David invite am kom chop and drink till evening. But Uriaya nor still go house dat nite, instead e sleep for en blanket for di palis guard-room.
King Rehoboam make gold shield take replace dem kon put ofisas to guide di palis gate.
Anytime di king go di temple, di guards go karry di shield kom, den take am go back to di guard-room.
Yor wisdom, brain and undastandin nor mean anytin if God dey against yu.