13 Wen Joab with en sojas attack, Siria sojas kon bigin run.
Wen Siria pipol for Damaskus send sojas go help Hadadeza, David attack and kill 22,000 of dem.
As breeze dey blow smoke, na so too Yu go drive dem go and as butter dey melt near fire, na so too wiked pipol go die before God.