Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 1:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 Jonatan my broda, si as I dey kry for yu! I love yu with all my heart, bikos di love wey yu get for mi, deep pass di one wey dem dey love woman.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 1:26
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di sojas wey strong well-well don fall and naw, dia weapons don dey yuzles.”


Friendship if put yu for trobol, but some friends go dey klose to yu pass yor own broda.


So e kon tell David, “My papa dey try to kill yu. So make yu take kare as yu dey waka for morning and find somewhere go hide and make yu stay der alone.


Jonatan still swear again with David, bikos e love am. Jonatan love David as e love en own life.


Wen di savant don go, David stand kom out from where e hide put near di stone, e knee down kon bow three times. Den dem kiss each oda kon bigin kry, but na David kry pass.


Den Saul pikin Jonatan go meet David for Horesh kon tell am, “God go always guide yu.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ