25 Di sojas wey strong well-well don fall, dem kill dem for war; naw, Jonatan don die for di hill.
“Awa leaders die on-top hill for Israel! Awa sojas wey strong pass don die!
Israel wimen, make una mourn for Saul! E dey give una fine klot, jewel and gold.
Di sojas wey strong well-well don fall and naw, dia weapons don dey yuzles.”
Awa crown don fall komot from awa head, bikos wi don sin and naw, wi dey sofa.
But Zebulun and Naftali pipol risk dia life kon go fight war.