Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 1:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Make rain or dew nor fall for Mount Gilboa, make di fields nor produce fruit at-all! Bikos na for der dem for disgrace strong sojas with all di pawa wey dem get. Dem abandon Saul shield wey e take dey protet ensef and dem nor rub oil put.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 1:21
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Filistia pipol fight with Israel pipol for Gilboa mountin. Dem kill many Israel pipol for der and di ones wey remain, run komot from der.


Di next day wen Filistia pipol kom gada tins from di pipol wey dem kill, dem kon si sey Saul with en three shidren don die for Gilboa mountin.


Yor neck fine well-well like David towa and e round and smooth and yu wear necklace wey get 1,000 tins wey dey guide am.


Dem don arrange di party tabol; put rug for groun where pipol wey dem invite go sidan put. But as dem dey chop and drink, dem kon hear di kommand, “Una wey bi sojas, make una prepare for war!”


I go let grass grow for evriwhere and I nor go trim di vine or use hoe dig di groun again, instead, I go let dirty kover am and rain nor go ever fall put again.”


“Dis na wetin God wey get pawa dey tok: ‘Di day wey di tree go die, I go kover am with wota and pipol go kry for am. I go stop en wota and river nor go flow again. Bikos di tree don die, I go let darkness kover Mount Lebanon and all di trees for di forest go dry finish.


Di priest dem dey mourn, bikos wine and korn ofrin nor dey to offa for di temple again.


Who know weda di Oga una God go shange en mind kon bless una with many-many food. Den una go offa korn and wine gi-am again.


God angel sey, ‘Make una curse Meroz pipol. Make curse follow dem, bikos dem nor gri help God pipol; dem nor kom fight for dem.’


Den Samuel take one kontaina wey get olive oil kon pour am for Saul head. Samuel kiss am kon sey, “God don choose yu make yu lead en pipol, Israel! Yu go rule and diliver dem from dia enemies wey dey round dem. Dis go bi di sign sey God don choose yu as leader ova en propaty.


Naw, Filistia sojas dey fight Israel sojas. Di men for Israel run from Filistia sojas and many of dem die for Mount Gilboa.


Di next day, as Filistia sojas dey kollect tins from di dead body dem, dem kon si sey Saul and en three sons don die for Mount Gilboa.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ