13 David kon ask di man wey kom tell am di news, “Na where yu from kom?” Di man ansa, “I bi Amalek pesin, but na yor kountry I dey stay.”
Den dem go fight En-Mishpat (wey bi Kadesh) and dem win evry kountry wey dey for Amalek aria, even Amor pipol wey dey stay Hazazon Tamar.
“E kon ask who I bi and I tell am sey, I bi Amalek pesin.
David kon tell am, “Na who yu bi and where yu from kom?” Di yong man kon ansa, “I kom from Egypt and my oga na Amalek pesin. My oga go leave mi, bikos I dey sick for three days naw.