22 Na dem bi ezample for dis word wey pipol tok, “Dog dey go back go chop en vomit,” and “Pig wey dem don wosh en body, go still go liedan for portor-portor.”
Just as dog dey go back go chop en vomit, na so fool dey always show en foolishness.
“If di diziz kom out again afta dem don remove di stone kon plasta am,
Jesus tell dem dis parabol, but dem nor undastand wetin e tok.