2 Pita 1:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English1 Na mi Pita wey bi Jesus Christ savant and apostle, rite dis leta to di pipol wey get di same faith wey wi get. God give una dis faith, bikos of en raitiousness wey kom thru awa Oga God and Savior, Jesus Christ. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |