Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 9:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Di kween tell Solomon, “Wetin I hear for my kountry about evritin wey yu get and yor wisdom, na true!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 9:5
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E tell Solomon, “Wetin I hear for my kountry about yor wisdom, na true!


di woman sopraiz well-well. Di kween still sopraiz for di kind food wey dey di tabol; as Solomon ofisas dey organize and di fine-fine klot wey dem wear; di pesin wey dey hold di cup; dia garment and di burnt ofrin wey Solomon offa for God Temple.


I nor bilive wetin dem tok until I kom here kom si dem with my own eyes. True-true, I neva even hear half of di wisdom wey yu get! Wetin I dey si so, dem nor even tell mi rish half.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ