31 Wen King Solomon die, dem beri am for David Town, bikos dem name di town afta en papa, David. En pikin Rehoboam kon take-ova as king.
Wen yu die and yu don go join yor grand-grand papa, I go make one among yor shidren king and I go make en kingdom strong.
If yu nor tok, as yu just die, dem go trit mi and my pikin Solomon, like bad pipol.”
Solomon die and dem beri am for David Town and en pikin, Rehoboam kon take-ova as king.
David die and dem beri am for David Town.
Rehoboam travel go Shekem, bikos Israel pipol don gada for der to make am dia king.