di woman sopraiz well-well. Di kween still sopraiz for di kind food wey dey di tabol; as Solomon ofisas dey organize and di fine-fine klot wey dem wear; di pesin wey dey hold di cup; dia garment and di burnt ofrin wey Solomon offa for God Temple.
“Make una tink of how flowers dey grow: Dem nor dey work or make klot for demsef. But I tell una true word, even Solomon for all di glory wey e get, nor dress fine rish flowers!