Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 9:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 Di remainin tins wey Solomon do, from biginnin go rish di end, dem rite dem put for di book wey Profet Natan rite; plus Ahijah for Shiloh profesy; Iddo wey dey si vishon and di vishon about Jeroboam wey bi Nebat pikin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 9:29
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God send Profet Natan go tell David, “E get two men wey dey stay for di same town; one get money and di oda one poor.


and E kommand Profet Natan make e koll am Jedidaya, bikos God love am.


But Zadok wey bi priest, Benaya wey bi Jehoiada pikin, Natan di profet, Shimei, Rei and David bodyguard, nor gri support am.


Anoda man wey turn against King Solomon na Nebat pikin, Jeroboam, wey kom from Zaretan for Efraim tribe. En mama name na Zeruah, but en papa don die.


One day wen Jeroboam dey travel from Jerusalem, Profet Ahijah for Shiloh kon meet only en for road, so


So Jeroboam tell en wife, “Shange yorsef make pipol nor know who yu bi kon go Shiloh go meet Profet Ahijah wey sey I go bi king for Israel.


Evritin wey David do from biginnin go rish end, dem rite am both for Profet Samuel, Profet Natan and Profet Gad book.


Nebat pikin, Jeroboam wey run from Solomon go hide for Egypt, still dey stay der wen e hear dis tin.


Evry oda tin wey King Rehoboam do, dem rite am put for Profet Shemaya and Profet Iddo history book.


Di remainin tins wey King Abijah tok and do, dem rite dem put for Profet Iddo book.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ