Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 9:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 King Solomon make 200 big shield with gold; na 600 gold wey dem melt for fire, dem take make each one.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 9:15
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

All di good tins wey dey di temple and di gold shield wey Solomon make, di king karry dem go Egypt.


All dis nor dey join di oda tins wey e dey get from doz wey dey buy and sell. All Arabia kings and govnor from di aria, dey still bring gold and silva kon gi-am.


E still make 300 small shield with gold; na 300 gold wey dem melt for fire, dem take make each one. Di king put dem for di palis for Lebanon Forest.


Na di same pure gold wey yu melt, yu go take make dia small-small seed, branches and lampstand.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ