Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 9:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Solomon dey kollect 666 pound for gold evry year.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 9:13
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Hiram send sheep and some pipol wey sabi kontrol sheep go meet am. Men wey know how to drive for sea. Dem drive with Solomon men go rish Ofir kon take 450 gold from der, den dem bring am kon give King Solomon.


Evritin wey Sheba kween ask for, King Solomon gi-am and wetin e gi-am many pass wetin di kween bring kom. Den di kween kon go back to en kountry with di men wey follow am kom.


as Yu kom out from yor temple for Jerusalem, bikos kings dey kom give Yu respet for der.


Tarshish kings for west and di oda kings go kon pay respet to am. Sheba kings for east and Seba go kon gi-am gifts.


Di king go live forever! Dem go dey gi-am gold from Sheba and di pipol go always dey pray and bless am evriday.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ