9 Solomon nor give Israel pipol dis kind work, bikos na dem bi sojas, ofisas, doz wey dey ride shariot and doz wey dey kommand di sojas.
Dis pipol so, dey work for Solomon as supavisor; dem bi 250 wey dey supavise dis pipol.
Dia shidren-shidren still dey di land (Israel pipol nor fit porshu all of dem komot from di land). So, Solomon kon use dem take dey do en work and na savant dem bi till today.
But di Jerusalem wey kom from heaven, dey free and na-im bi awa mama.
So my brodas and sistas, wi nor bi savant shidren. Na di really woman shidren, wi bi.