Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 8:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Dia shidren-shidren still dey di land (Israel pipol nor fit porshu all of dem komot from di land). So, Solomon kon use dem take dey do en work and na savant dem bi till today.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 8:8
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Ahishar dey kare for di palis savants, while Adoniram wey Abda born, dey kare for doz wey dey do hard work.


Na twenty years Solomon take build di temple and en palis.


Doz wey kom from Ammon, Het, Periz, Hiv and Jebus dey too and dia shidren still bi slaves for Israel till today.


wi go get all di wood wey yu wont from Lebanon kon arrange dem kom give yu thru Joppa Sea. So yu fit karry dem from der go Jerusalem.”


Solomon nor give Israel pipol dis kind work, bikos na dem bi sojas, ofisas, doz wey dey ride shariot and doz wey dey kommand di sojas.


Israel pipol nor gri distroy all dia enemies wey dey di land, even doh God sey make dem distroy dem.


Efraim pipol nor fit win all Kanaan pipol wey dey stay Geza. So Kanaan pipol still dey stay with Efraim pipol till today and dem bi Efraim pipol savant.


So Israel pipol pawa kon strong well-well pass Kanaan pipol own for dat aria, so dem kon force Kanaan pipol to bi dia slave, but dem nor fit win dem finish.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ