Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 8:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 and e build Baalat. Na en get all di towns where dem for dey keep tins, plus di town where dem keep shariot and ordinary horse put. E build anytin wey e wont for Jerusalem, Lebanon and evriwhere for en kingdom.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 8:6
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Solomon gada many horse and shariot. E get 14,000 shariot and 12,000 ordinary horse. E keep dem for difren towns for Jerusalem.


E koll am “Di Palis for di Lebanon Forest.” E long rish 150 fit, wide rish 75 fit and e high rish 45 fit. E get four rows wey dem make with cedar pilas and cedar wood dey on-top di pilas too.


Afta Solomon don build di temple, di palis and evritin wey e won build,


Solomon kon get many shariot. E get 1,400 shariot and en ordinary horse na 12,000. E keep dem for difren place for Jerusalem.


Jehoshafat kon dey get pawa more-more. E build big-big house and towns full Judah.


E build Tadmor for di wildaness and all di towns wey dem for dey keep tins wey E build for Hamat.


Di Uppa Bet-Horon and di Lowa Bet-Horon, Solomon make di towns strong with walls and iron gates


For dis time, many pipol wey nor bi Israel pipol still dey di land afta Joshua don win Hit, Amor, Periz, Hiv and Jebus pipol.


I make wetin I get plenty; build big-big house for mysef kon plant vineyards for evriwhere.


My wife to bi, make yu follow mi from Lebanon. Make yu kom down from Mount Amanah, from Senir and Hermon and where lion and leopard dey stay.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ