4 E build Tadmor for di wildaness and all di towns wey dem for dey keep tins wey E build for Hamat.
King Toi for Hamat hear sey David don defeat Hadadeza sojas.
Jehoshafat kon dey get pawa more-more. E build big-big house and towns full Judah.
E go Hamat-Zoba kon seize am.
Di Uppa Bet-Horon and di Lowa Bet-Horon, Solomon make di towns strong with walls and iron gates
So dem kon dey sofa and ponish Israel pipol. Na Israel pipol build Pitom and Rameses as di place wey Fero go dey keep tins put.