2 Kronikles 8:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English16 All di work wey Solomon sey make dem do, rite from di day wey dem lay di foundashon for God Temple until dem finish am, dem do all komplete. So, dem kon finish all di work for God Temple. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |