1 Twenty years afta Solomon don build God Temple and en royal palis,
For Bul mont (wey bi di eight mont) for di elevent year, dem komplete di temple just as dem plan sey e go bi. Na seven years Solomon take build di temple finish.
Solomon still build palis for ensef and na thirteen years e take build am.
Afta Solomon don build di temple, di palis and evritin wey e won build,
e ribuild di town wey Hiram gi-am kon put Israel pipol for der.