2 Kronikles 7:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English7 Solomon santify di kourtyard centre wey dey God Temple front. Di burnt sakrifice, di korn ofrin and di fat part for di peace ofrin, e offa dem for der, bikos di bronze altar wey Solomon make, too small to kontain all di ofrins. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |