11 Afta Solomon don build God Temple, di royal palis and evritin wey e plan for God Temple and en royal palis finish,
Solomon sey make dem build one temple to take honor God and one royal palis for ensef.
For di twenty-third day for di sevent mont, Solomon kon tell all di pipol make dem dey go dia house. Dem happy well-well as dem dey go, bikos of di good tins wey God don do for David, Solomon and Israel pipol.
I make wetin I get plenty; build big-big house for mysef kon plant vineyards for evriwhere.