Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 6:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 But God tell am, ‘E dey good as yu get am for mind to build temple to take honor mi.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 6:8
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

My papa David really won build temple to honor di Oga wey bi Israel God.


But, yu nor go build am; instead na yor own pikin go build temple take honor mi.’


Dis woman don do wetin e fit do. E anoint my body to prepare mi for beri before di time go rish.


Bikos if e really dey una mind to do am, anytin wey una give akordin to wetin una get, God go asept am, but nor bi wetin una nor get.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ